Skip to main content

[Lyrics]Zortex - Letter to Mr. President

Lyrics✍️✍️✍️

Everyday I dey pray make God favour our president
Make e live long, but also reason our residence 
E don tey wey my area boys don dey share one pepsodent 
Abeg reason us for our area with the monument
Change your plans make naija favour our settlement
It's your citizen, it's zortex, it my great moment 
ASUU strike here and there, how do we gain we students 
For sure naija is moving forward, and I pray that will be permanent 

POPULAR POST

[MUSIC]Saint Gem - Malole

Ess Mhyti x Az Sense x Understanding - Go Down

[LYRICS]Az Sense Ft. TKB Baba - Lori Iro

Az Sense Ft Oluwaseun - Birthday Boy

Music: Ola Boi - NPNG ( No Pain No Gain)