Lyrics
Doro Music.........
See back in the days wey dem no know
Say nah only me for the ghetto
I dey hustle, I dey push oo
O ju mi ti ri many sorrow
E get many place wey I wan go
And me I go like get award oo
You know say we dey for the ghetto
Oluwa ma shey, we go sing ooo
Chorus
Me I be the legendary, legendary, I be the best
Say if I no reach there, me I no go rest
I be the legendary, legendary, I be the best
Mo ga, mo ga, mo ga, mo ga ju won lo
Verse 1
Me I be the legendary, I be the best
Make them no go join me with the rest
My pepper don stress, make e rest
But if I no reach there, I no go rest
(Se mama tell) 2ce
Boy you go blow, you go kill many shows
Buh as e dey go, make you dey watch oo
No body dey for you, no go forget oo
Shey mo shi ma dey, gbogbo ibi timo deh
Pe mo shi ma lowo lo owor, pe mo shi ma lowo bi dangote
Pe mo shi ma lowo lo owor, pe mo shi ma pa wo bi don pablo.
Chorus .........................
....................
...................
...................
Outro
Turn it on for the boy, FizzyBankz here oooo
⬇️ Download Now ⬇️ ▶️