INTRO;
Yea yea yea ee
Yea yea yea
Is Shayopro on the mix
I no come here to play
Shiloh mi da
Cus I come here to pray
Man I come here to pray
Man I come here to pray
Gem BAEBY o
VERSE1;
Jah ,.JEHOVA DANSAKI RE
Awodi kol e gbe Adiye
I No want to be like that
Me pray for more,more Money
Plenty Rabba ke fun Omo yii
As I deh work make he Dey drop
Aje ,…OKUKULUSO
Yea ye ye ye
Prechorus;
Me I want the Kpa
I no want to suffer
Man I want to go far
Higher Higher
Dem no fit kill my shine
Me I want to go far
I no want to suffer
Haa ha ha
CHORUS;
Bamise baba
Karaye marope I be lazy man
bimo shey sapa
Kobosi Emi gan fe gapa
Mo mo mio BOLANLE
Emi Kofe KOLADE
And I deh wait ,…he deh Tey
Eyan Maa ni Dangote
Me I want to Lowo
Me I want to Lola
Me I want to lowo lowo
Emi gan fe Rale
Me I want to lowo
Me I want to Lola
just wan pull up in a Bentley
VERSE 2;
PON PON PON
When you say Money ,he turn On
Don’t call my line if no be Milii TALK
GO get that Bag in a Billions BRO
When you sleep Aweh eee
Me I stay Awake
Kowo ye wole
Ghetto boy fe Rale ee
Lambo and Bentley
Fit my body
Blessings on Blessings
Baba do something
Just wan pull up i’na Benzo
So many friends wey don turn foes
Man I Stand on my ten toes
Just wan be like Baller(Bola )
I wan deh pepper Dem
So many things don sup
Omoh i no fit talk
He too rough for the ghetto
Lola oluwa oma set oo
Yea
Plenty raba, ke fun Omo yi
As I deh work make he Dey drop
Aje ,…OKUKULUSO 🙏
Yea ye ye ye
PRECHORUS;
Me I want the Kpa
I no want to suffer
Man I want to go far
Higher Higher
Dem no fit kill my shine
Me I want to go far
I no want suffer
CHORUS;
Bamise baba
Karaye marope I be lazy man
bimo shey sapa
Kobosi Emi gan fe gapa
Mo mo mio BOLANLE
Emi Kofe KOLADE
And I deh wait ,…he deh Tey
Eyan Maa ni Dangote
Me I want to Lowo
Me I want to Lola
Me I want to lowo lowo
Emi gan fe Rale
Me I want to lowo
Me I want to Lola
just wan pull up in a Bentley .
INTRO;
Yea yea yea ee
Yea yea yea
Is Shayopro on the mix
I no come here to play
Shiloh mi da
Cus I come here to pray
Man I come here to pray
Man I come here to pray
Gem BAEBY o
VERSE1;
Jah ,.JEHOVA DANSAKI RE
Awodi kol e gbe Adiye
I No want to be like that
Me pray for more,more Money
Plenty Rabba ke fun Omo yii
As I deh work make he Dey drop
Aje ,…OKUKULUSO
Yea ye ye ye
Prechorus;
Me I want the Kpa
I no want to suffer
Man I want to go far
Higher Higher
Dem no fit kill my shine
Me I want to go far
I no want to suffer
Haa ha ha
CHORUS;
Bamise baba
Karaye marope I be lazy man
bimo shey sapa
Kobosi Emi gan fe gapa
Mo mo mio BOLANLE
Emi Kofe KOLADE
And I deh wait ,…he deh Tey
Eyan Maa ni Dangote
Me I want to Lowo
Me I want to Lola
Me I want to lowo lowo
Emi gan fe Rale
Me I want to lowo
Me I want to Lola
just wan pull up in a Bentley
VERSE 2;
PON PON PON
When you say Money ,he turn On
Don’t call my line if no be Milii TALK
GO get that Bag in a Billions BRO
When you sleep Aweh eee
Me I stay Awake
Kowo ye wole
Ghetto boy fe Rale ee
Lambo and Bentley
Fit my body
Blessings on Blessings
Baba do something
Just wan pull up i’na Benzo
So many friends wey don turn foes
Man I Stand on my ten toes
Just wan be like Baller(Bola )
I wan deh pepper Dem
So many things don sup
Omoh i no fit talk
He too rough for the ghetto
Lola oluwa oma set oo
Yea
Plenty raba, ke fun Omo yi
As I deh work make he Dey drop
Aje ,…OKUKULUSO 🙏
Yea ye ye ye
PRECHORUS;
Me I want the Kpa
I no want to suffer
Man I want to go far
Higher Higher
Dem no fit kill my shine
Me I want to go far
I no want suffer
CHORUS;
Bamise baba
Karaye marope I be lazy man
bimo shey sapa
Kobosi Emi gan fe gapa
Mo mo mio BOLANLE
Emi Kofe KOLADE
And I deh wait ,…he deh Tey
Eyan Maa ni Dangote
Me I want to Lowo
Me I want to Lola
Me I want to lowo lowo
Emi gan fe Rale
Me I want to lowo
Me I want to Lola
just wan pull up in a Bentley .